Sign in to join the conversation
😂😂😂😂😂😂 curses shall turn to blessings 🙏
These two will finish me OOH bless up unu self Suzan you the best ever 👍🏾👍🏾👍🏾👍🏾💫🫶🏽🥰🇯🇲🇺🇸🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Humble Humble... u dey sleep with a marine spirit.
You both deserve the award of best couple comedian of the year 😂😂😂😂 Marine dey call Jesus 😂😂😂
Do these two know I don''t have extra ribs? Why do you always crack me so hard, cheeeei!!!!🤣🤣🤣🤣
Evil spirit wey never chop, na she them sent come kill a successful man. 😂😂😂😂😂
Ok Brother it's time to run 🏃🤔🙄😅😂🤣😅💪🏾💪🏾😎
Isn’t that a deep Freezer that they’re calling Fridge? Hmmmmm!😂😂😂😂
Why water people dey like Fanta like mad🤣
😅😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣You people are Crazy! Mad creativity All the Time🤣😂😂🇿🇦👌🏽
See Marine spirits wey dey shout Jesus...... AC don blow marine spirit 😂😂😂😂😆
🤣🤣🤣 i no fit laugh abeg ooo😂
Daddy humble you no dey fear marine Spirit 😂😂😂
This girl you dey maaad😅😅😅
Chaiii Susan! Susan !! Susan!!! How many times i call you? Cald fanta and bread , you just abort the mission 😂😂😂😂❤❤❤
These two are crazy!. 😂 on a more serious note, there’s always a life’s lesson in their comedy: Do good to your enemies.
Susan marine spirit fit U oooo😂
Údemili dey drink minera😂😂😂😂
❤😂 lol anmweyyyy Husband and wife 😂😂😂😂😂
No one is talking about the ending which is the doggy part 😂