Oga forget about wizkid.challenge me if you beat me make i know wetin cos am.he be like say you don dey do pass your boundary.you beat portable mean say you fit beat anybody
M
meganmccarthy2683 months, 4 weeks ago
l be fan of Wizkid carter no carry your craze go near star boy 😂😂❤
G
graciela_morales3 months, 3 weeks ago
Shey wizzy don turn ur mate wey you go dey carry play 😮😮
E
eshana.modi3 months, 4 weeks ago
is like you no get respect kata
H
hans-heinrich.segebahn3 months, 4 weeks ago
Starboy no get your time bros
H
heathermerritt953 months, 4 weeks ago
Carter dey crazy
babyberry3 months, 3 weeks ago
Him no talk KC to fight na WizKid him wan fight no respect again
W
wandamyst13 months, 4 weeks ago
How much you don see when you wan fight wizkid Carter go sit down for one place😂😂😂
V
victoria_elliott3 months, 4 weeks ago
You no get respect When una go understand sey WizKid na musician
C
colleen_woodard3 months, 3 weeks ago
U mean Big Wig.......na socrutum we go give u chop😂😂😂
S
sabrina_king3 months, 3 weeks ago
Everybody take a chill pill 😂 Carter is just catching cruise😊😊😊
D
daniel_garcia3 months, 4 weeks ago
E be like say ogun won kill you abi, wetin concern Wizkid wit your fight...
victoria.solano3 months, 3 weeks ago
Carter Efe you need fight with Verydarkman 😂
A
alix_legendre3 months, 4 weeks ago
Who ever win go be the original machala
jessedavenport8533 months, 4 weeks ago
U think wizkid will decend to your level?
kerry_nicholson3 months, 3 weeks ago
I really want to see that as well
J
juancarlos.rolón3 months, 3 weeks ago
Wizkid is a legend you cannot fight wizkid Wizkid is a worldwide
V
vasudhamalhotra9493 months, 3 weeks ago
See that kind play fit end your voice ooo
J
jamesrune243 months, 4 weeks ago
you dey mad ba 🫵
C
christina.lewis3 months, 4 weeks ago
I love carta efe he knows how to trend to capture people attention,calling out wis kid for he second fight ,he knows this will go viral,carta efe u be wise guy,fight u know say nor go work but want to trend big