0:00
2:40
2:40

When She’s In Business Not Love #comedy #youtube #trending #shorts

ADVERTISEMENT

Comments 100

Sign in to join the conversation

Sign in
R
raagini_dhar 1 month ago

Who sends a girl 10k , Jesus Christ 😂😂😂

R
rodrigo.mendes 1 month ago

Big OS 😂😂

K
kevin.brown 1 month ago

She don kill u if dem bost ur head my hands nor dey o😂😂😂😂

M
matthewpalmer720 1 month ago

Your girlfriend na Olosho na😂😂

J
juliapope595 1 month ago

You don go luv ashaooooooo😂😂😂😂😂😂

sarah_wallace
sarah_wallace 1 month ago

Poor man pikn 😂

olivierdrift98
olivierdrift98 1 month ago

Till day break 😮 TDB way 😅 😂

emmanuelle_maillot
emmanuelle_maillot 1 month ago

You act wetin dey happen to me...😂

K
kristopherhart294 1 month ago

OS wey dey form girlfriend

pedrolucas.abreu
pedrolucas.abreu 1 month ago

I can't believe we both said "this girl na OS" at the same time 😂😂😂😂

B
beth.cisneros 1 month ago

The moment she said..."do you like it?" na hooks vibes b dat

V
victoire_chrétien 1 month ago

Is not normal to you 😂😂

R
rebecca_anderson 1 month ago

Una just dey comments dey write nonsense! She literally just said she's wants to go to the market and get something, abi script writer dey forget em self 🤔

gabinoirizarry390
gabinoirizarry390 1 month ago

This girl get mind oooo

abigailbrown482
abigailbrown482 1 month ago

If the girls ask you money now your mood go change 😂😂😂

R
ross.woodward 1 month ago

Na so relationship Dey go for Lagos now if you no get money you be barrier if you hammer you be honey ooo relationship don turn to business venture for Nigeria ooo ..him Dey easy when you pay than when you Dey use mouth do am .man I beg please hustle oooo your true love na another person olosho oo

hannahrichardson856
hannahrichardson856 1 month ago

Nothing you wan tell me na hooks😂😂

K
kevin.brown 1 month ago

Which kind girl U go carry bro,cause this girl join for the Hooks

T
tony_johnson 1 month ago

The ending Just ended with the right song...

I
ianvoid39 1 month ago

Your girlfriend is a complete Liability. Everything na give me, give me 😂😂😂