DBaby fell in love with Confidence the same guy from Cana hood and is battle between cana and cofidence
Join the trend—use my code: SIRBALO100
for a trading bonus: https://rebrand.ly/SIRBALO100
ADVERTISEMENT
Comments 100eshana.modi:
If you love cana Mark attendance
If you love cana Mark attendance
Who here with the notification 😊
Cana your life done spoil Why you go just sell that phone 😂
Wetin Una dey cook for than pot wey never dey ready???😅😅😅😅
Finally 😮, the wait is over wow 😮 thanks for the likes ❤
Join the trend—use my code: SIRBALO100 for a trading bonus: /SIRBALO100
You know say you get debt to pay 😂
Smalli sabi act she’s unique in her role
Sirbalo we beg the 4 shouldn’t keep long like that again I almost missed this one 😢pls at least 4days is okay
59:16 as she hear cana say em love am, e clear for em eye 😂
Make sure you mark attendance b for u leave here ooo😂😂 Let's get the film started 😂
Cana please don’t do this mistake again because we love seeing you and abati in the same movie 🍿 together ok
Sharp the first person
The amount wey cana sell that phone. No just Sharp at all 😂😂
i think i'm the first one from KENYA to comment here 😂😂
That Cana elder sister na Benin girl nothing wey una wan tell me😅
I active FT🤣
First to comment, I love this movie ❤❤❤
Which one be say you dey stay for 4 days e don turn 2 weeks lol
They born cana with aluminum Spoon 😂😂