0:00
0:39
0:39

Carter's Funniest Car Advert2 πŸ˜‚ #carterefe #caradvert #naijanews #naijagist #cars #kolu #koluwahala

ADVERTISEMENT

Comments 47

Sign in to join the conversation

Sign in
M
maria_evans 1Β month ago

"No try am oh, cut am"..πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ U eh..πŸ˜‚πŸ˜‚β€πŸ˜…

ekani_goswami
ekani_goswami 1Β month ago

Cater defend your title against me 😒😒😒😒

M
maria_evans 1Β month ago

Bens πŸ˜‚

J
juancarlos.rolΓ³n 1Β month ago

Courageous Benz boii πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

S
sherrybaker792 1Β month ago

Laugh want to kill me here oh

danieladams607
danieladams607 1Β month ago

πŸ˜‚

G
garytaylor19 1Β month ago

He say na Benz my guy move once πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

R
rael.novaes 1Β month ago

Cut Am o, No try am o πŸ˜…

taylorsmith924
taylorsmith924 1Β month ago

Sheybe na him get him belt, make una make him use am do anything he like,, u people geh problem fr this comment section,, mk una go mk una money, no dey use mouth dey spoil something

V
victoire_chrΓ©tien 1Β month ago

πŸ˜‚

joseph_guerrero
joseph_guerrero 1Β month ago

Wwwssss

J
john.jensen 1Β month ago

LolπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚abeg cut am oh

joshuachen282
joshuachen282 1Β month ago

This belt dor suffer. Very soon we go see am for okrika joint while Potable own dey chill for AC.

R
robert_richardson 1Β month ago

Oga go rest advertisement no fit you, anything you advertise I will not buy, silver will spoiled it all

J
jilllewis330 1Β month ago

U mo see am so. U no fit talk again. Voice is gone

graham_harvey
graham_harvey 1Β month ago

Efe we know say u win the fight aber make the title rest small

D
davimiguel_silveira 1Β month ago

Which part of car be protagonist again?πŸ˜‚

D
danielle_medina 1Β month ago

Abeg cut am ooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

marΓ­aluisa_lemus
marΓ­aluisa_lemus 1Β month ago

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

jorge_razo
jorge_razo 1Β month ago

WWW Benz πŸ˜‚πŸ˜‚