The guy suppose use rope tie Raya hand
ADVERTISEMENT
Comments 100
danielle_medina:
As,he dey sweet Us,he dey pain dem😀😀😀😀😀😀😀
More Like This
13:54
ISHU YA SELEMANI MWALIMU NA SIMBA YAANZA UPYAA/"SI WALIMUIBA? WAMCHEZESHE"- AHMED ALLY.
Sports
248
45
0:24
Lehmann VS Palmer VS Haaland VS Messi VS Ronaldo #shorts
Sports
61.0k
100
0:23
No Springboks Excuses🥴🇿🇦🇳🇿 #springboks #allblacks
Sports
696
0
1:01
RASSIE SHOUTS OUT THE DSPN
Sports
1.1k
90
0:15
Erling Haaland With A NICE New Haircut 💇♂️
Sports
14.7k
100
0:24
Did you see it the first time ? Prime Kaka was insane #football #footballskills #footballshorts
Sports
28.7k
100
1:42
Who's on my head? - Anthony Gordon or Rayan Cherki
Sports
9.0k
100
1:39
GUESS THE FOOTBALL TOWER!
Sports
13.8k
0
You've reached the end
As,he dey sweet Us,he dey pain dem😀😀😀😀😀😀😀
Abeg no mind them na pain ooo😂😂😂
Dem know say raya na clean sheet king
As e dey sweet us e go dey pain them. Today match done give some people BP😂
Imagine Chelsea man dey even dey tell me sey arsenal na useless o, sey dem no dey score. I con ask am sey the mancity wey him dey support how many go dem score
As a barca fan this man is my best for football talk up gunners leave those mugus dem never start crying them must cry a river arsenal all the way them deserve am them don too sufer from their rival fans anyways up barca we just clinched the la liga title ❤
Their tears go full bucket today😂😂😂
Arteta nearly cost us today why putting rice for back
No mind them. Na iron chain Dem want that guy to use tie raya hand. Yeye bad belle pepo. My guy, Gunners for life joorrr
Or na until them kidnap Raya naim them go gree say na foul be that abi? Them hold him hand still cover him mouth join... them need to investigate those two men wey wan choke Raya.
Nor be lie ooo 😂😂😂😂 jealous wen kill them 😂😂😂😂
Thank you for this picture 😂
He dey sweet me as he dey pain you 😂😂😂😂😂😂😂
Bro you dey talk 😂well. Keep up
Dem go complain tire😂😂😂
As E they sweet us e they pain them😂😂😂
As e dey sweet us e dey pain dem😂😂😂😂
Don't mind them my guy. If this were to be against Arsenal, the rival fans will say is 100% foul. As E dey pain them, E dey sweet us
II swear they all haters every where if u see view center eh hmmm Thank God am first here today
Clear foul