Sign in to join the conversation
Naso e dey be if u dey talk anyhow to wizzy😂😂😂
Carter dey vex oo... If Carter catch u he will break one of ur short hand oo
Call hi de gods😂😂😂
Emma 😂😂😂😂
Sandra facial expressions for me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Call koku eeee. That na bayelsa language rhymes
😂😂😂😂
Sandra face be like addict wey no see drugs.
😂😂😂😂😂😂
Them say when pikin, whether boy or girl done know wetin him parents know. As small Emma done begin make money nko? 😂😅😢😮
Wetin do benede
Craze done finally jam craze😂😂
❤️
Who drag small emma come this space😂🤣
You wan try Ijaw Boy from Bayelsa ?
Dem suppose give this Emma orientation to respect his elders make he no Dey think say because of comedy everybody be him mate
Hahaha , Funny Emma na Strong Guy
😅😅