Carter Got Attacked By White Money #carterefe #carterefelive #whitemoney #naijanews #naijagist
ADVERTISEMENT
Comments 25
taylorsmith924:
He don do am vry obvious, stupid guy😅😅😅
More Like This
21:48
MUUZA MAJI [7] SEASON 2
Entertainment
2.8k
100
23:57
MZANI [EP 11] Love Story ❣️❣️❣️ #pasarbrand #love #pasarfilms #africa
Entertainment
3.4k
100
20:07
DUNIA SEASON 02 ( EP 47 )
Entertainment
2.9k
0
0:13
The Secret Trick To Make The Robot Work! 🤫⚙️
Entertainment
80.2k
0
0:39
Tom vs Jerry fight IQ-⚔️##roblox #challenge #crazyfiltergames
Entertainment
54.4k
30
41:08
AUGUST 2026 COMIC AWARDS
Entertainment
529
0
0:39
Respect moments ❤️🩹 #ytshorts #shorts #kindness #humanity
Entertainment
62.2k
100
0:24
Gen Z snake😭💔
Entertainment
10.2k
100
You've reached the end
He don do am vry obvious, stupid guy😅😅😅
Guy swear, you just dey go roundabout. Useless man, simple swear. So nah so u be
Baba no gree swear oh, animal 😂
which kind talk be all this na so we don relegate reach 😮
You that are asking him l know that you are doing it you don't know that is very bad thing foolish talk get out
😂😂😂😂
Stray bullet to Chike😂😂
Una don start wetin go end the streaming
I swear this cater done lash person wife be4
🙄
Whitemoney na werey😂😂😂
Plenty married woman will never let u know dat they are married
Uncle swear na. Why u dey run from the swearing...mumu boy
Family song😂😂😂
Werey don do ham
No swear oo,I don lash a young girl of 23yrs for almost a year not knowing she's married and she didn't tell me
He didn't swear meaning he have done it
He couldn’t swear… because tunder dey mouth😂😂😂 of door
Him no fit swear😂😂😂😂😂😂😂😂 you won kill am😂😂😂😂😂😂
He can sue laye oloriburuku omo ale