Omo una go make us forget wetin happen for previous episode before una drop new one, good work though 🔥🔥
H
heathermerritt953 months, 2 weeks ago
Justice for bandit 😂no be Chas 😅
L
lauragallegos9373 months, 2 weeks ago
Sibi na u be actor collect am 🎉
W
wandamyst13 months, 2 weeks ago
Who is watching with me ❤❤
melanie.campbell3 months, 2 weeks ago
Oga landlord is here
H
heathermerritt953 months, 2 weeks ago
To be honest with you guys, The boss will always remain the boss. Boss odogwu videos are always the best including editing even the sound of guns is always different, who also noticed this???
H
helen_hunter3 months, 2 weeks ago
All I want from you guys it's peace and unity and good more movies 💓❤❤I love you guys God you both 🙏🏻💥🤲🏻
H
heathermerritt953 months, 2 weeks ago
Waw I loved dis movie odogun cuz e mk Sense pls odogun let aboy&chiboi🙏🏻 dey for the next season pls the movie go mk Sense again aswear dis movie nah war after war ❤😂🎉🙏🏻 love y'all
A
agathe_prévost3 months, 2 weeks ago
😂😂😂😂😂😂😂😂 aaaaaa me baby bullet dae gie me Joy
M
meganseraph653 months, 2 weeks ago
More grace boss odogwu 🎉
J
justin_brown3 months, 2 weeks ago
Odogwu u na man u be, real boss. Pls bring back Aboy and German chiboy
R
ross.craig3 months, 2 weeks ago
Aro rugged you, nah we no be them if na dem nah deadebody 🖤❤
B
brenocosmos373 months, 2 weeks ago
Baby bullet 😂 isakaba owenu 😂
T
tony_johnson3 months, 2 weeks ago
Odogwu u are good 💯 ! But make men lik dem Aboy mat for d new episode nahh pls sir 😊🎉❤
M
meghana_bobal3 months, 2 weeks ago
this one na real hit oo, respect to you guys 👍✔️
C
cynthia.costa3 months, 2 weeks ago
Every manchi wey dey perform for every show na olosho😂😂
A
anastasiegermain6383 months, 2 weeks ago
Odogwu ur creativity is topnotch. Much respect man
Omo una go make us forget wetin happen for previous episode before una drop new one, good work though 🔥🔥
Justice for bandit 😂no be Chas 😅
Sibi na u be actor collect am 🎉
Who is watching with me ❤❤
Oga landlord is here
To be honest with you guys, The boss will always remain the boss. Boss odogwu videos are always the best including editing even the sound of guns is always different, who also noticed this???
All I want from you guys it's peace and unity and good more movies 💓❤❤I love you guys God you both 🙏🏻💥🤲🏻
Waw I loved dis movie odogun cuz e mk Sense pls odogun let aboy&chiboi🙏🏻 dey for the next season pls the movie go mk Sense again aswear dis movie nah war after war ❤😂🎉🙏🏻 love y'all
😂😂😂😂😂😂😂😂 aaaaaa me baby bullet dae gie me Joy
More grace boss odogwu 🎉
Odogwu u na man u be, real boss. Pls bring back Aboy and German chiboy
Aro rugged you, nah we no be them if na dem nah deadebody 🖤❤
Baby bullet 😂 isakaba owenu 😂
Odogwu u are good 💯 ! But make men lik dem Aboy mat for d new episode nahh pls sir 😊🎉❤
this one na real hit oo, respect to you guys 👍✔️
Every manchi wey dey perform for every show na olosho😂😂
Odogwu ur creativity is topnotch. Much respect man
Sibi big love for you 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Sibi the wichin man 😊
I too like trigger for acting