Just an Edited Movie Skits for entertainment #funny #movie #memes #humor #relatable #viral
Sign in to join the conversation
Side chick open mouth tell you say she love you,you sef you believe you are dumb π
Mumu . I go collect 20m discharge..
Reduced keh? Madam u no go even see common 1m sef πππ Wereh
E reach to choke π
You threw away the Gold and decided to keep the casing
Na man weh carry money dey carry side chic. Side chic open mouth tell you say he love you, you sef believe you're dumb πππhilarious ππ
It was at this moment he new he f**ked up πππ
20 million, you refuse. And you Wan take the man wey go also cheat on youπ€¦πΎ
Omooo dat cough st the end sha πππ
Nah man wey carry money π° dey carry side chic πππππ
You think say na play play until you watch it unfold
Body go tell uπ
She's really dumb as FUCK ππshe loose corn and husk is best she did take the 20mil
Abeg make una pour the man wota πππ
U will cry ππ
me before she finished saying million I'm already on my knees receiving my bonus πππ
Second hand disgrace ππ
E reach to chokeππ π ππππππ
Aura for Aura
But the girl na idiot ooo you for collect the money first go back later π€£π€£π€£π€£