Just a comedy skit #youtubeshorts #trending #edit #shorts
Sign in to join the conversation
If u want food go buy 😂😂😂😂😂
Baba still get mind call them "My brothers".😂😂😂 This guy fit whine angels for judgement day.😂
Will you do same when you are with your friends at this point in time?😂 Pls subscribe ❤
All those drama for food matter, chaii😅😂😂😂😂
This Guy be the bad man and black Jesus wey Keh Keh just talk now...😂😂😂
They even allowed him eat it after putting the substance. 😅
omor clean see finish
I like that sense
Smart 😂
On the light make i hear nduka very well 😅
Nna eh😂😂
This is guy is a genius...This comedy script bad die...I beg, see concept....Laugh won kill me...
Jeeeeeeeezusssss😅😂
One of them would have followed him or take him to hospital.. bt they all let him go to die😅 what kind of friends!!?
Me too
''Wetin happen na.?'' Him;my brother,i be wan go piss I know say if i leave this food like this una go touch am na im make i do that thing 😂
Wisdom wan finish me 😅😂😂😊
Do you also notice that the guy eating put his hand inside his pocket for the poison without washing it?😅😂😅😅😂
Kpokirikpo😂😂😂😂
I wonder oo😂