Swept by the Rain π€£
ADVERTISEMENT
Comments 100
hortensepoirier453:
He still dey snoreπ
More Like This
1:00
Surviving the Hottest Summer Ever! βοΈπ± #lilymeow #lilymiumiu #couplegoals #schoolcrush #schooldrama
Entertainment
78.1k
100
0:58
Doctor Doom Didn't Need to Touch Anyone π| Victor Von Doom edit | House of Memories #shorts #edit
Film and Animation
0
100
2:16
A dare from Ant and Dec β
Stephen Mulhernβs dietary requirements β
A dressing down from Rob β
Film and Animation
6.0k
0
2:03
I'm gonna go.#marvel #edit #shorts
Film and Animation
53.5k
91
0:29
π@brentrivera @AlexaRivera
Film and Animation
28.2k
0
2:02
He learned to be friendly
Film and Animation
37.0k
49
0:19
How Tom Hanks Got His Forrest Gump Accent π¬π€
Film and Animation
27.2k
0
0:45
He dreamed that his younger brother was kidnapped!
Film and Animation
4.4k
3
You've reached the end
He still dey snoreπ
There is no flood anywhere in Lagos. Ask the government π
Nawao ooo π€£π€£π€£π€£ don't go Lagos now ooooπππ
So na like this Una take spoil this pillow?
I can't stop laughing π€£π€£ no be devil be that??
Small rain wey just fall na hin the water sweep me come outside oπ
ππππ the weather cold...sleep sweet ππππ
Na lie πππβ€
Content one day will force someone to die before time
God and devil ππππ
ππππbody go tell you
Heaven and Hell fire, wetin ona dey do for water, hahaha π€£π€£π€£π€£π€£π€£.
If dem open book of life for una two ehn na hell straight π
How government want take unna serious like thisπππ
Later una go dey pray 4 water bedπππ
π π π π π π π this is too much content creator this is one of the best π π π π π π π π π π
Thank God the flood no carry you enter river your π for clear. I beg make una no kill me with laugh cause I don laugh pee for pants ππππππππππβ€β€β€β€β€β€β€
Nawa ooooohππππ π
Omor see lie
πππππππππππππππsee invitations letter ππππ