Welcome to EniStudio Skits, home of viral comedy edits, funny skits, and relatable moments that never get old ππ₯. We create trending comedy content inspired by real life, friendships, love, family, and everyday struggles. Our skit edits are designed to make you laugh, share, and come back for more. If you enjoy funny short videos, comedy reels, and viral skits that everyone can relate to, this channel is for you. New funny videos dropping regularlyβfollow, like, comment, and share for unlimited laughter ππ€£ #EniStudio #ComedySkits #FunnySkits #ViralComedy #RelatableComedy #ComedyShorts #FunnyVideos #SkitEdits #TrendingNow #ShortVideos #ReelsComedy #TikTokComedy #AfricanComedy #NigerianComedy
ADVERTISEMENT
Makes me remember secondary school days, some seniors wicked π
ππππhe still order hot jollof rice ππππππ
He Dey Collect My Capone Phone π Na hin give me π Dis Guy Don Collect My Phone πππ
See how una just use everything set Sabi boy up.. chai π
Buy jollof rice Hot one ππ’π
See set up na π π
Buy jollof rice hot one πππππππ
Body go tell you πππ
ππ
This guy don collect my phoneππππ
Come North u see how dem dey kidnap peson wey carry ramson come..
Dem settle down set am up ππ
Street set up no get end πππ
Chelsea never sign Haaland yet πππ
Ur mind go dey ππππππ
Wahala no too much??
He even get time to ask what's the name. Wetin you want use name do?
Wahala
Sabinus and jolof rice
Them dey kidnap who come pay ransom. Buy am juice, apart from the juice you need any other thing? Jellof rice hot one That line off me πππ