#nasboi #funny #bestcomedyskit #comedy
Sign in to join the conversation
I don learn say character fit dirty 😂😭
Honestly I swear nobody match Nasboi creativity for now. 🙌
Nasboi. Giving laughs on a daily. Island or mainland indeed.
😂😂😂 this guy na werey aswear
I don know baba no fit change even with the second chance. Nasboi is goated mehn. Compact & funny skit at the same time.😂😂
Which kind of dirty character is that😂😂
No be Opeyemi voice I dey hear for heaven so?
Your character Dey smell😂
Gerrrouttt Ror here! 🤣🤣🤣 Funny but true with some people!
Wetin you de sweet 😅😅😅
Opeyemi the perfume promoter I hear your voice there 😂😂😂
😂😂omo some people get talent! Dah😂
Even Adanna can't hold the laugh when the Chinese doctor was treating him😂😂😂😂
Naso papa ifeanyi dey behave o for my area and he hold money die😂😂😂😂
I'm telling you Nasboi should start acting movies too he is too good
U no still gree even fr second chance 😅
In my Account 😂😂
See pessin wey God give second chance 😂.... Wallahi Nasboi na content GOAT
Nasboi is underated😂😂😂😂😂😂😂
NASBOI IS GOATED😂😂😂😂😂