0:00
0:51
0:51

Kolu and his new girlfriend

Nature and animals
ADVERTISEMENT

Comments 62

Sign in to join the conversation

Sign in
C
cheyenne_brown 6 days, 19 hours ago

Respect kolu king 🤴

michelle_bryan
michelle_bryan 1 week ago

"Aliens" are amongst us now.

nicholas_marsh
nicholas_marsh 1 week ago

No be Chidimma of 5 naira be this

L
lilia_medrano 1 week ago

Chidinma no go marry. Sotey u dey speak kolu language bcos of money

D
davimiguel_silveira 1 week ago

money change her tune to kolu kolish language 😂😂😂wahalla dey oooo

A
aliciabloom16 1 week ago

But why kolu like oversize cap❤

V
vincent_webb 1 week ago

Nah person wey match kolu energy be this,the mimic is pure

annshah455
annshah455 1 week ago

This Kolu language supposed dey for google translator

A
alix_legendre 1 week ago

Nigerians too Dey foolish. Wetin be this one now?

H
harryjames211 1 week ago

Girl, you are amazing... Really bringing joy to Kolu. ❤🎉

H
hakanhenk747 1 week, 1 day ago

Na wa, money too sweet abeg lol😅

M
martinemarion431 1 week, 1 day ago

Life no balance 😢😂

J
juancarlos.rolón 1 week, 1 day ago

Another person fit speaks kolish language 😢

R
robert_richardson 1 week, 1 day ago

Celebrity no be easy 😂😂😂

M
marthahaven4 1 week, 1 day ago

De guy look like bandict who notice ?

L
laurencebailly256 1 week, 1 day ago

This is not KoLu girlfriend this is Chidinma 5 Naira girlfriend

taylorsmith924
taylorsmith924 1 week, 1 day ago

See e cap😅😂

I
ianvoid39 1 week, 1 day ago

Kolu geh money o😂 omo she speaks with his tune🎉😂

M
melissa_haynes 1 week, 1 day ago

Kolu🎉😂

micheal.turner
micheal.turner 1 week, 1 day ago

Great guy Kolu is shinning in his TIME ⭐️💎💜