SABINUS PICK’S UP BARR, TITUS II Sabi Ride Ep 23
ADVERTISEMENT
Comments 99
adán.cuellar:
I dey wait until you go cary Nosa Rex
More Like This
2:34
Ila Madevu 😂🙌|| #trending #comedy #diamondplatnumz #tanzania #zuchu #harmonize #stevemweusi
Comedy
1.0k
34
0:35
ila watu wa Mungu
Comedy
845
4
2:43
Sue Wins Tennis Match With Kindness #shorts #TheMiddle
Comedy
35.9k
77
0:52
When the bad guy is hot
Comedy
279.9k
100
16:01
Big Yawa Ooo…They Are Selling “Infused Ice Cream” in Ghanaian Universities
Comedy
1.9k
0
48:45
Masoyinbo || Episode Three Hundred and Thirty-Six with Hussein Mubarak Kehinde (Ozain) #masoyinbo
Comedy
3.1k
0
0:16
What Were They THINKING? 😭
Comedy
59.8k
100
37:05
20 WOMEN VS DRAKE
Comedy
42.7k
100
You've reached the end
I dey wait until you go cary Nosa Rex
Funny how the grammars are 90% correct and well used
That look from Sabinus whenever the man speaks grammar 😂😂😂
Your ears go hear word 😂
Sabi,you dey carry ur men along,on a regular, we love you
Barrister you for use NDC contest assembly, if na Abia state,you go win,but if na for rivers 😢, you go win for ballot,but the person wey dey wike list,go emerge. It cud have been nice seeing you there Barrister Titus
Sabi don tire for this lawyer 😂😂😂😂🎉❤
You finally remember your YouTube password sir?😂😂😂
After how many years that you kept me waiting
Top Sabinus Fans Should Gather Here!❤😀🎉
You no go accept ke?😂😂😂
Sabinus you say you sabi now 😂😂😂😂😂oya first him 😂😂😂😂😂😂
First to view 🎉
Where have you been Sabinus, even our new series.. The Clinic Wahala isn't running anymore
The second trip for pain pass
Chai the frustration on his face 😂😂😂
Sabinus na your grammar come sweet pass😂😂😂😂 I dey wait for for this your ride
He asked to be carried for free...you AGREED😂😂😂
That only ACCEPT wey Sabinwa heard go later put him for trouble.
Sabinus was the sighing necessary 😂😂