0:00
3:23
3:23

ABOBI EPISODE 15 (Official Trailer) Jagaban Sqaud Season 2

#SelinaTested #Jagaban #abobi we've missed our fans just as they miss us and now we are back with a Banga as usual... bear with us

ADVERTISEMENT

Comments 100

Sign in to join the conversation

Sign in
V
victoire.lucas 1 week, 1 day ago

Do you know how long have been waiting for this part.

E
eshana.modi 1 week, 1 day ago

My godfather Jagaban ❤❤

claude.renard
claude.renard 1 week, 1 day ago

We dey wait for Una 😂😂ah swear no be lie make una drop am abeg 🙏

G
grégoire_louis 1 week, 1 day ago

Jagaban know dey serious again

L
lisa_hayes 1 week, 1 day ago

I don wait till my eye dey pain me. Make una drop this movie nah 😢

D
daniel.cantu 1 week, 1 day ago

Make una drop ham ASAP now cuz we still dey wait for you and sleep know gree come self as you talk say nah today you go drop ham we're active for you JAGABAN ❤

J
jonathan.hill 1 week, 1 day ago

Jagaban wetin dey sup na ,make una drop video for us since na , since morning we have been waiting...😢😢🥷💔

J
jayeden68 1 week, 1 day ago

Una just dey make me vex

A
andrew_montgomery 1 week, 1 day ago

Make we unfollow this people page so they will known we are not happy..

E
elaine_fry 1 week, 1 day ago

Omo, we just de wait oo 7th don pass self

B
bryanmyst97 1 week, 1 day ago

See time dem never drop am 😢😢😢😢😢

danieladams607
danieladams607 1 week, 1 day ago

We still de wait ooo…. Sleep no gre come because i wn watch jagaban 😢

L
lauragallegos937 1 week, 1 day ago

I don tell Una say this abobi and e squad dey useless and hopeless No put hope on them Atanakpa better pass them

J
jacqueline.long 1 week, 1 day ago

Till now he never still drop😒😒

A
anastasiegermain638 1 week, 1 day ago

This people no just serious with timing

M
meghana_bobal 1 week, 1 day ago

This is why Aboy is the best of them all

angela.patterson
angela.patterson 1 week, 1 day ago

Omo na 10 o clock we dey like this oo

R
robin_eaton 1 week, 1 day ago

All this while i no get joy but for me to remember that una wan drop abobi Today all my joy comboard

C
carrie.chambers 1 week, 1 day ago

Wetin dey sub na, I don wait tire oo 😢😢

L
laurencebailly256 1 week, 1 day ago

Have been waiting for you since morning. This is 10 PM you never drop am . You guy's are disappointment ambassador. You too dey disappoint people 😭😭😭